SIR LENZO'S MEMOIRS

Episode 80: SIR LENZO: EMILOKAN❤️❤️❤️❤️🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🤡🤡🤡🤡


Listen Later

MTN say nor b me get my sim card i buy 20yrs ago, wey my NIN dey attached, I con go GT bank, say make i deactivate my line, fill forms, verify myself, spend 1 hr standing in their banking hall at ado road branch!!!!! spend another 1 hr waiting for all their paper work, i was forced to sign an indemnity form, just to deactivate my line. After all said and done😂🤣😂🤣 na from behind wia i start i go land, dey my dey, dem dey defraud d small shange wey dey account🤣😂🤣🤣 with the number wey nor suppose b my own and the number wey suppose dey deactivated. My art work get the screenshots, abeg epp me share, na we dey pay dem salaries, na serve dem dey serve us, we nor b dem slaves🙏🙏🙏🙏 MONEY ON MY MIND, NA COLLECT I GO COLLECT❤️❤️❤️❤️🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🤡🤡🤡🤡#inthedaysofsense #inthebookofsolutions #spirituality #reality #humanity #sirlenzosmemoirs #sirlenzosparliament #sirlenzosrunnings #viral #trending
...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

SIR LENZO'S MEMOIRSBy SIR LENZO