Na women many pass for Nija, FACT. Na women sti dey control social media, FACT. Na women sti dey control men, FACT. If u think say u wise pass any woman, na long tin u dey. make una carry una power enta dis power mata jor jor jor, A WOMAN IS CONTESTING FOR GOVERNORSHIP IN ADAMAWA: A CLARION CALL FOR WOMEN TO SUPPORT WOMEN!!!! pls listen, share, like, comment and insult if it makes u happy. I don Tok my own.