Mr funny Tok am, trademark am join!!!! 'SOMETHING HOOGE' (Investor Sabinus) is going down in Nigeria as we dey so!!!! Meffy the CBN governor is making us pay POS tax on our money!!!! we all know the levies As per norms, Nigerians dey move on, #38.7 trillion worth of transactions in January 2023, imagine the amount for February, WIA IS THE ENAIRA IN ALL OF THESE!!!! THE CHEAPEST WAY TO TRANSACT, ACCORDING TO STI, THE CBN. Keep am quiet, nor drive the adoption, jus dey allow eim oligarch friends dey reap us off. make una epp me share, make e tell us Y.