Winning Dem say na everything scratch dat aside abeg, na how we take win gan gan b d groove We wey b d self acclaimed under dogs by sight, THE BLACK DEVILS 97 of Civil Engineering, University of Lagos, Nigeria, West of Africa✔️✔️✔️✔️ Enjoy our journey to the cup, hia d lesson we learn, as we b dey run am Football above all is a team sport, but d organisers are an integral part of the success story. pls Enjoy