SIR LENZO'S MEMOIRS

Episode 6: FATAI ARGUNGU


Listen Later

ARGUNGU fish festival in Kebbi state for Nigeria na eim b d biggest fishing festival in Africa, according to d Obatala wey Google b. as per normal, me don rish d location before and na my experience make me fit Tok put wen FATAI, Tok for hood say na from ARGUNGU eim from come. listen, share, comment and like. make we too Tok of great festivals wey dey we country Nija
...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

SIR LENZO'S MEMOIRSBy SIR LENZO