LAGOS, LASGIDI. It becomes interesting wen d success of d sit at home in the south east is being tested in d mega city Lagos is, Since na test, na Monday suppose b d harvest of evil. We coexist in peace and that peace it will remain IJMN. but it's in our own hands, our humanity knows d truth, make una spirit stop to dey lie to una. SANWO-OLU nor dey follow anybody wey dey take d mega society Lagos is, play oh!!!! U do anyhow, ur humanity go see anyhow ni. Thanks for listening, Pls help share.