Sign up to save your podcasts
Or

E be like say , if we talk about cryptocurrency pipe wey be Bitcoiners Dey always reason say, na only them be di correct crypto pipo, say all of una dey play.
For dis episode , we invite person wey be OG for di African bitcoin space make em tell us why dem Dey reason like that.
If dis mata concern una, make una download and listen.
Enjoy this episode🎉
Disclaimer - beware
Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.
Thank you
Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour
Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/
Join us on telegram https://t.me/pidginparlour
By Pidgin ParlourE be like say , if we talk about cryptocurrency pipe wey be Bitcoiners Dey always reason say, na only them be di correct crypto pipo, say all of una dey play.