Pidgin Parlour Crypto Podcast

How superteam dey make Solana ecosystem beta?. Make we yarn!


Listen Later

Superteam na like super hero wey act marvel movies, plenty pipo wey get talent come together make dem make solana ecosystem beta.

Dis innovation don make plenty pipo enter into Wetin Dey sup on top Solana. For dis episode we don bring one member wey Dey superteam make we gada reason Wetin Dey sup for dia inside and how newbie fit enter!

If dis mata concern una, make una download and listen.

Enjoy this episode🎉

Disclaimer - beware

Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.

Thank you

Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour

Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/

Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

Pidgin Parlour Crypto PodcastBy Pidgin Parlour