How Una See Am Podcast

How Una See Am Podcast

Download on the App Store

How Una See Am Podcast episodes

  • S7 E3: We Still Literate?

    Send us Fan Mail

    #SabiNation, dictionary talk say general knowledge na broad knowledge wey carry facts from many different subjects.

    Today for How Una See Am Podcast, we dey talk about general literacy, how general knowledge don degrade, and how e dey affect us as a people, especially this new generation.

    We look literacy from the angle of general knowledge, no be just to read and write, but to really understand things about our environment and the world at large.

    #howunaseeampodcast #femiandmaazi #HowUnaSeeAm

    Watch the Full Video on YouTube

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
    1 hr 1 min
  • S7 E2: Food is Ready

    Send us Fan Mail

    #SabiNation, you remember that wooden board wey dem dey drop for front of buka… “FOOD IS READY”? 🍲🔥 No freezer. No microwave. Everything fresh from that morning market.

    Dis week for How Una See Am, we dey compare that old school fresh buka life with this our fast food, frozen and processed generation 😅. Wetin really change? Who dey pay the price, our belle or our convenience?

    From Benin City memories to modern restaurant reality, we dey talk health risks, fresh food benefits, and the better choices we fit still make today.

    Na body matter we wan sabi today.

    #howunaseeampodcast #femiandmaazi #HowUnaSeeAm

    Watch the Full Video on YouTube

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
    53 min
  • S7 E1: Sabi and Sons

    Send us Fan Mail

    #SabiNation, e get why many African businesses no dey pass papa hand reach pikin hand 🤲🏾… meanwhile for obodo oyinbo, dem don dey train junior CEO since nursery 😅.

    Dis week for How Una See Am, we dey break down why generational business transfer dey hard for our side, and how the West dey run am like relay race baton handover 🏃🏾‍♂️➡️🏃🏼‍♂️.

    Na legacy matter we wan sabi today.

    #howunaseeampodcast #femiandmaazi #HowUnaSeeAm

    Watch the Full Video on YouTube

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production

    54 min
  • S6 E6: Favor Bank

    Send us Fan Mail

    #SabiNation, No be all help be help o... some na strategy 😁. Dis week on How Una See Am, we dive into the dark side of favors: when kindness get strings wey fit choke you. Some people no dey help you... dem just dey invest in how to later control you.   #howunaseeampodcast   #femiandmaazi #HowUnaSeeAm #PodcastAlert #ManipulativeFavorBanking #EmotionalBoundaries

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
    • Afrobeat 2025 Mix
    44 min
  • S6 E5: Emotional Quotient

    Send us Fan Mail

    #SabiNation, today we talk about pipo we all of us grow for age but many nor grow or mature for dia emotions and behaviour ...  #howunaseeampodcast   #femiandmaazi

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
    • Afrobeat 2025 Mix

    33 min
  • S6 E4: Borrow Borrow

    Send us Fan Mail

    #SabiNation, today we talk about loans and how e don easy for pipo to borrow money and the kin things the loan companies dey do wen dem wan collect dia money back...  #howunaseeampodcast   #femiandmaazi

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
    • Afrobeat 2025 Mix

    51 min
  • S6 E3: Dis Autism - How we suppose see am?

    Send us Fan Mail

    #SabiNation, as April na Autism Awareness Month, we sey make we put mouth for the matter based on street and also, we wan encourage everybodi to learn more about Autism, make we all fit support these vulnerable pipo for our society... #howunaseeampodcast   #femiandmaazi

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
    • Afrobeat 2025 Mix

    39 min
  • S6 E2: ehM ehM ehM

    Send us Fan Mail

    #SabiNation, today, we talk about dis financial magomago wey dem dey call ponzi scheme, as di internet dey hot with pipo we carry money put for CBEX...   #howunaseeampodcast   #femiandmaazi

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
    • Afrobeat 2025 Mix

    35 min
  • S6 E1: Betting

    Send us Fan Mail

     #SabiNation, welcome to season 6 of una ogbonge tok tok show, how una see am podcast, today we torchlight di matter of betting and di danger wey e pose to our young ones...   #howunaseeampodcast   #femiandmaazi

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
    • Afrobeat 2025 Mix

    47 min
  • S5 E9: Our Phone, Our Life

    Send us Fan Mail

    #SabiNation, una don take one minute to access how strongly we dey depend on our ina phone? Well situations don make me and Maazi access how much we depend on our phones and na di matter we discuss today...   #howunaseeampodcast   #femiandmaazi

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
    • Afrobeat 2023 Mix
    1 hr

About How Una See Am Podcast

From the publisher's feed

Dis na Ogbonge pidgin talk talk show wey we dey host ontop podcast to talk about plenty things wey dey affect us as a people and our community. The hosts for dis talk talk show na two brothers,…