Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
Hi, i'm Yakubu Umar Omede. Through this podcast i would be bringing you exciting football news using the pidgin language. In this podcast i'm going to be talking about game in the Europe top 5 leagues... more
FAQs about Konfam Futubol:How many episodes does Konfam Futubol have?The podcast currently has 63 episodes available.
August 30, 2021Referees decision this seasonShoutout to my wondaful listeners ππ€π, I dey hail oo. Referees now don join mouth together talk say make we change the way we take dey blow our whistle this season. Dis decision wey dem take, how e go take affect teams?...more13minPlay
August 20, 2021Futubol weekend don comeTwaleπ to my Konfam listeners wey dey shine pass π... Anoda Futubol weekend don show and joy just boku everywhere as we go sidown watch wetin we love. Another thing be say Arsenal no come play this season o, as e be say dem no dey play with anybody for this transfer window....more13minPlay
August 16, 2021Happy yourself, League don start.After plenty months wey we wait, football don finally come back and no be small sontin naim shele for this gameweek o as new boys Brentford nak on London team....more14minPlay
August 13, 2021New futubol season don landJoy choke for every football fans as e be say new season of Futubol don show. Premier league, La Liga and Bundesliga don come back....more15minPlay
August 06, 2021G.O.A.T don comot for BarcaThis transfer window na one of the Ogbonge one wey we don see as some Kain surprise things dey shele. Just yesterday Barcelona konfam say Messi dey comot for the club and Man City also confirm the singing of Jack Grealish. Make una no also forget to register for United Tori fantasy league....more15minPlay
July 30, 2021Champions League Varane don LandThis Friday cold pass the penalty wey Jorginho and Fernandes dey scoreππ. For today episode, i been talk about wetin i feel say Varane go add to this Manchester United team as dem sign am, and i shook small mouth ontop transfer matter. You be King, and kings no dey fear anything..... Na why me i dey tell una wey be kings say make una register for United tori fantasy league and una fit dey win ogbonge prizes....more13minPlay
July 23, 2021Sancho baba don be RedJoy choke for Man United fans as Dem don finally unveil But for the other Tori, na joy e dey be for anybody wey dey work to see positive result for him work. Every player prayer na to carry even if na one trophy for him team.... But e no dey like that for Harry Kane matter. Wetin dey shele?...more14minPlay
July 23, 2021How Kane go do him matter for Spurs?Na joy e dey be for anybody wey dey work to see positive result for him work. Every player prayer na to carry even if na one trophy for him team.... But e no dey like that for Harry Kane matter. Wetin dey shele?...more12minPlay
July 16, 2021Season go soon start. Wetin go shele for the new season?This na konfam Futubol and for today episode, I bring una beta Tori wey concerning the premier league season wey go soon start and also the yanmayanma racism wey dey spoil football....more20minPlay
July 09, 2021Shey football dey come home abi e dey go Rome?In this episode, i gave a rundown on the route to the Euro 2020 final and also some brief transfer news....more18minPlay
FAQs about Konfam Futubol:How many episodes does Konfam Futubol have?The podcast currently has 63 episodes available.