Instead make you find soulmate find your missing part, person wey go complete and compliment you.Remember say wetin you no fit collect for marriage no pretend or collect am wen una dey date. This episode go gist abt wetin you nid check wen you dey find partner.