Pidgin Vibez

Pidgin Vibez

By Pidgin VibezNews
Download on the App Store

Pidgin Vibez episodes

  • She Leave Am… Now She Dey Regret (Episode 3) | Pidgin Vibez

    She leave… thinking say she dey choose beta life…

    But omo… peace no dey 😭

    Sometimes… di persin wey you leave… na di one wey you need pass.

    Dis episode go touch your heart 💔

    Watch am finish and tell me…
    Regret fit ever fix mistake??


    #PidginVibez #NigerianStories #RelationshipTalk #fyp

    “She leave… thinking say she dey choose better life…

    But omo… peace no dey 😭

    Sometimes… the person wey you leave… na the one wey you need pass.

    This episode go touch your heart die 💔

    Watch am finish and tell me…
    Regret fit ever fix mistake??”

    2 min
  • Nigeria No Spoil… Na Who Really Spoil Am? (Pidgin Vibez)

    Nigeria no spoil… make nobodi deceive you

    But di truth be say something don go wrong for our politics.

    Before before, leaders get vision…
    Now, na money dey control everything

    But wait…
    Na only leaders we go blame?
    Or we sef get hand inside dis matter? 👀

    For dis episode of Pidgin Vibez, we break am down:

    • Why ideology don die for Nigeria politics
    • How power turn business
    • Wetin we sef dey do wey dey make things worse

    Drop your mind… no hide am
    Make we reason dis matter together.


    #PidginVibez #Nigeria #NigeriaPolitics

    3 min
  • She Start Dey Change… (Episode 2) | Pidgin Vibez

    Something don change… and Chinedu can feel it

    Less calls… less love… but she always dey online

    Omo… dis na di stage wey many relationships dey break…

    You don ever experience dis kind thing before?
    Drop your experience for comment 👇

    Follow Pidgin Vibez for more real Nigerian relationship stories wey dey burst brain.


    #PidginVibez #NigerianStories #RelationshipTalk #fyp


    2 min
  • She Cheated Because He Was Broke… (Episode 1) | Pidgin Vibez

    Omo… dis one na pain 😭💔

    Chinedu love her die… but money no dey…
    And for Nigeria, love wit out money fit really survive?

    Dis story go make you think twice about relationship, struggle, and loyalty.

    Listen till di end and tell me…
    If na you… you go stay?

    Follow Pidgin Vibez for real-life stories, relationship drama, and deep emotional content wey dey hit home.

    #PidginVibez #NigerianStories #RelationshipTalk

    2 min
  • PART 2: Muslim & Christian Marriage Fit Work?

    For Naija… once religion enta love matter… e no dey ever simple 💔

    Dis episode carry one Muslim babe and one Christian guy wey fall deeply in love…

    But when family pressure and belief clash…
    Na there di real test start

    Dis kind relationship fit survive?

    Watch well… then judge by yourself 👇


    #fyp #foryou #foryoupage #viral #trending #PidginVibez

    2 min
  • Love vs Religion for Naija… Muslim & Christian Marriage Wahala

    For Naija… love no too hard… but once religion enta… na different ball game 💔

    Dis episode go carry you enta di life of one Muslim babe and one Christian guy wey fall in love against all odds…

    Family pressure, belief wahala, real-life struggle… everything full inside

    Dis kind relationship fit survive for Nigeria?

    Watch well… then decide by yourself 👇

    #PidginVibez #NigerianStories #LoveVsReligion #InterfaithMarriage


    2 min
  • This Ending Go Break You 😭 | Episode 3 Finale

    Final episode don land Amaka don move on… life don better…

    but some wounds no dey ever heal completely 💔

    Dis story go show you say:

    Not all betrayal dey come from strangers

    Some pain dey permanent

    Watch till di end…Then tell us:

    YOU FIT EVER TRUST AGAIN?


    #PidginVibez #TwistOfBlood #EmotionalEnding #NaijaStory

    2 min
  • Hidden Betrayal Inside The House 😨 | Episode 2

    Episode 2 don land Dis one no be ordinary story again…Amaka don begin see signs… but DI truth wey dey come… go shock you.Silent betrayal dey more dangerous than open enemy Watch till di end… and tell us:You fit forgive dis kind thing?#PidginVibez #SilentBetrayal #NaijaDrama #EmotionalStory

    2 min
  • Arsenal Fit Carry EPL? Or Manchester City Go Spoil Am Again…

    Arsenal don reach dat stage again…
    Wia everything dey depend on consistency…

    But one team no dey ever far…
    Manchester City 👀

    For dis episode of Pidgin Vibez, we break down:
    Arsenal title chances
    City silent comeback
    Why dis season fit be different… or same heartbreak

    If you love football + real Naija storytelling…
    Dis one na for you

    #PidginVibez #Arsenal #ManCity #EPL #FootballTalk #NaijaFootball #PremierLeague #FYP #TrendingNow #FootballDebate

    2 min

About Pidgin Vibez

From the publisher's feed

Welcome to Pidgin Vibez Podcast!