“For this pidgin English tori, MO wen dey bring una ogbonge gist from CUTICA Health go yarn about one main sickness wen doctor dey call Postpartum Depression. E dey common for women wen just born pikin. No woman suppose suffer bcos e close mouth.