AWR- Voice wen dey ginger Hope

Praise - God word wen we dey take grow


Listen Later

Today fess song na "Blessed bi de Lord" and de sekond song na "One tin naim I dey ask God:
De message of Hope say de pipo wen God choose know de kain food wen God want make dem eat wen deir bodi go take well and dem dey try eat dat one
...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

AWR- Voice wen dey ginger HopeBy Adventist World Radio