AWR- Voice wen dey ginger Hope

Praise - God word wen we dey take grow


Listen Later

Hawa today praise song for pigin na Fada, we praise you and de sekond song say we go make am bikos God dey hawa side.
Today message of Hope say de pipo wen de Holy Spirit dey lead, na dem bi God pikin tru-tru.
...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

AWR- Voice wen dey ginger HopeBy Adventist World Radio