GEEROH'S Box

RELATIONSHIP: Shey Cheating Good For Relationship?


Listen Later

Some people (Single) talk say cheating dey help dem fit know &choose which partner dey okay for dem to settle with, and odas say(married) e dey help dem ease marital stress. Wetin be your own answer shey na Yes e good abi na No. Listen to this episode to hear the confirm answer.
...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

GEEROH'S BoxBy Gift Oba

  • 5
  • 5
  • 5
  • 5
  • 5

5

1 ratings