How Una See Am Podcast

S2 E3: Colorism


Listen Later

Send us Fan Mail

#SabiNation, Colorism na one serious matter wey pipo dey hardly talk about. For this episode, we poke the matter small make our pipo for know sey the matter na serious one and how we fit all come togeda to address am gradual gradual.

Leave your comment for the blog article after yu don listen :)
http://husapodcast.com/s2-e3-colourism/

Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast

Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

**Music Credits: UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production

...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

How Una See Am PodcastBy Femi and Maazi

  • 5
  • 5
  • 5
  • 5
  • 5

5

6 ratings