Sign up to save your podcasts
Or

Send us Fan Mail
#SabiNation, today we get update on Hanifa Abubakar, di 5 year old girl wey teacher kidnap for Kano then Maazi con touchlight Femi mind to see wetin he don dey think about all week #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast #HanifaAbubakar #JusticeForHanifa
To leave us message, you fit go on top our social media platforms;
Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast
Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.
**Music Credits:
By Femi and Maazi5
66 ratings