How Una See Am Podcast

S3 E25 - As di mata be - break over


Listen Later

Send a text

#SabiNation, we don come back from our September break so we sey make we look thins wey happen wen we dey rest and thins wey we go discuss before di end of di year #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaazi

To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast

Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

**Music Credits:

  • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
  • Victor Uwaifo, Victor Olaiya
...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

How Una See Am PodcastBy Femi and Maazi

  • 5
  • 5
  • 5
  • 5
  • 5

5

6 ratings