How Una See Am Podcast

S3 E7: International Women's Day


Listen Later

Send us Fan Mail

#SabiNation, for dis year International Women's Day dem sey make we #BreakTheBias wey women dey face for society, so we for #HowUnaSeeAmPodcast sey make we put mouth for di mata too, make e nor lost...   #FemiAndMaazi

To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast

Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.


**Music Credits:

  • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

How Una See Am PodcastBy Femi and Maazi

  • 5
  • 5
  • 5
  • 5
  • 5

5

6 ratings