How Una See Am Podcast

S3 E9: Japa to Amerika - part II


Listen Later

Send us Fan Mail

PART II

#SabiNation, today we bring di mata of immigration come table to discuss, we talk about the types of visa wey dey, DV Lottery, types of immigration and di thinz wey yu fit do if yu enta Amerika and decide sey na der yu wan plant ur placenta put 🤭😂😞 #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast

Special guest: Mr. Samuel Adewusi (US Immigration Lawyer)
Website:  www.usamigrateconsult.com ,  Email: [email protected]

To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast

Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

**Music Credits:

  • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
  • Photo by Taryn Elliott from Pexels
...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

How Una See Am PodcastBy Femi and Maazi

  • 5
  • 5
  • 5
  • 5
  • 5

5

6 ratings