How Una See Am Podcast

S4 E8: Who dey Smeh?


Listen Later

Send a text

#SabiNation, today, we torchlight di mata of body odor.... we discuss wetin dey cause am, how e dey affect dos of us wey just dey street dey mind our business, and how pipo wey dey carry dis body odor upandan go take prevent and manage am. #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaazi

To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast

Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

**Music Credits:

  • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

How Una See Am PodcastBy Femi and Maazi

  • 5
  • 5
  • 5
  • 5
  • 5

5

6 ratings