Dezign Ovo releases a new song titled NO STRESS ZONE featuring Muno.
NO STRESS ZONE by Dezign Ogheneovo Clever, aka Dezign Ovo is a happy song that could be related to BOB MARLEY’s Three Little Bird song (don’t worry about a thing, this is no stress zone). After dropping an 8 track EP WINNER MAN with a successful concert (Dezign Ovo Live In Concert 2. Dec 4th 2022), he decided to ease up all your stress by taking u all to a NO STRESS ZONE place, with this AFRO REGGAETON sound, featuring MUNO and produced by EBISCO.
When LARRY GAGA heard the song he was like boy, u too sabi ooh and PATORANKING comment was you done finish work, skylevel… Listen and Enjoy with Lyrics
no no stress zone (international)
no stress zone (muno)
me and my guys
I nor dey like show my other side
but if u get crase ooh
I nor dey like show the other side eh eh eh
but if u get crase ooh
cos this is no, no stress zone
no stress zone
me and my guess
we nor like wahala
cos this is no, no stress zone
no stress zone
me and my guess
give dem give dem give dem
give dem give dem give dem
give dem give dem give dem vibes
make dem dey denge dey pose
we just want to dey
give dem give dem give dem
give dem give dem give dem
give dem give dem give dem vibes
make dem dey denge dey pose
u better join us
cos u no fit beat us
over happiness dey worry us
we get men wey get full chest
and I swear dem ready to collect
u know all we gat is one life ( one life)
we u come dey do like King Kong (king kong)
softly softly softly gbera
i say u gats use your sense
e dey be like birthday
fine fine sewere
fine fine acting early morning
cos this is no, no stress zone
no stress zone
me and my guess
cos this is no, no stress zone
no stress zone
me and my guess
give dem give dem give dem
give dem give dem give dem
give dem give dem give dem vibes
make dem dey denge dey post
we just want to dey
give dem give dem give dem
give dem give dem give dem
give dem give dem give dem vibes
make dem dey denge dey post
cos this is no, no stress zone
no stress zone
me and my guess
we nor like wahala
cos this is no, no stress zone
no stress zone
me and my guess
The post Dezign Ovo – No Stress Zone ft. Muno (Audio + Lyrics) appeared first on tooXclusive.