Pidgin Parlour Crypto Podcast

TRON dey run for this bull run, how una take see am?


Listen Later

If una dey follow Wetin dey sup for di crypto space, una go know say Tron ecosystem don dey blow up small small and many pipo dey reason say wetin cause am.

Na on top dis matter we gada reason for dis episode.

If dis mata concern una, make una download and listen.

Enjoy this episode🎉

Disclaimer - beware

Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.

Thank you

Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour

Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/

Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

Pidgin Parlour Crypto PodcastBy Pidgin Parlour