Pidgin Parlour Crypto Podcast

Wetin Dey Sup On top Sei V2


Listen Later

Sei V1 na beta innovation on top di Sei Blockchain. But in get some wahala wey developers Dey face if dem wan use am, na why dem introduce Sei V2 be dat.

For dis episode, we gada reason Wetin Sei V2 bring coke di sei Network.

If dis mata concern una, make una download and listen.

Enjoy this episode🎉

Disclaimer - beware

Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.

Thank you

Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour

Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/

Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

Pidgin Parlour Crypto PodcastBy Pidgin Parlour