How Una See Am Podcast

Why kill dis women?


Listen Later

Send us Fan Mail

Di matter we yarn for dis episode na very serious and complex matter. No need to even explain too much, everything dey inside the episode, make una listen and hepp us talk put for the matter bcos Femi and Maazi no fit talk dis matter finish...

To leave us message, you fit go ontop our social media platforms;

Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast

Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voicenote. We wan hear from una.

Intro drama by Jidensky

  • STOP KILLING OUR NAIJA WOMEN. https://youtu.be/K9jWLbrY9E8


Stories wey dey dis Episode...

  • Horror: Nigerian men on rampage in US, kill wives over divorce, alimony... Read more at: https://www.vanguardngr.com/2016/10/horror-nigerian-men-go-rampage-us-kill-wives-divorce-alimony/
  • https://www.facebook.com/CAMEROONNEWSAGENCY/posts/police-in-cincinnati-usa-are-investigating-the-reasons-behind-the-suicide-of-a-c/2941151862664512/
  • https://www.facebook.com/230116590899245/posts/717563195487913/?sfnsn=mo

Music wey play for dis Episode...

  • SAD VIOLIN TRAP BEAT BY KEJCZAP BEATS 




...more
View all episodesView all episodes
Download on the App Store

How Una See Am PodcastBy Femi and Maazi

  • 5
  • 5
  • 5
  • 5
  • 5

5

6 ratings