CarryGo

CarryGo

By CUTICA HealthHealth & Fitness
Download on the App Store

CarryGo episodes

  • malaria during pregnancy risk (Pidgin)
    Malaria During Pregnancy: Risks, Symptoms, Prevention, and Treatment Introduction Malaria still remain significant global health concern, particularly for pregnant women and dia unborn pikin dem. Malaria during pregnancy dey cause unique risks and chal
    5 min
  • PTSD (Pidgin)
    Post-Traumatic Stress Disorder: What You Suppose Know Post-traumatic stress disorder dey added to the list of mental disorders by the Diagnostic and Statistical Manual (DSM -III) for 1980. The DSM-III dey provide set of criteria wen people must meet fo
    4 min
  • Life surprises (Pidgin)
    How you go take deal with events wen you nor expect: 6 Strategies to take Navigate Life Surprises Life dey full of events wen nor dey expected and e fit range from joyful surprises to challenging crises. Any event wen person nor expect na situations w
    6 min
  • Childhood bullying (Pidgin)
    Childhood Bullying: How to Deal with am Bully dey make every day living hell for pikin, all activities like to go chop for the school canteen or to enter school bus fit turn to nightmare. Bullying dey leave deep emotional scar and fit turn extremely da
    4 min
  • antisocial behavior (pidgin)
    Understanding Antisocial Behaviours Antisocial behavior fit dey described as open or secret acts of hatred and aggression wen dey directed at other people, animals, or property. Open antisocial behaviors dey include verbal abuse, hitting and fighting,
    6 min
  • water intake (pidgin)
    How much water is too small or too plenty ? E nor get as we wan do am water, na life, and e dey essential to clear wastes from our body and boost how organs go function well. But how you go take know if you dey miss the mark for your water wen you dey
    5 min
  • understanding cholera (pidgin)
    Understanding Cholera Outbreaks The Nigeria Centre for Disease Control and Prevention alert Nigerians of cholera cases around the country and the deaths wen been dey reported na 30 out of 36 states. From 1st of January to 11th of June, 2024 na 1,141 su
    5 min
  • Bluetooth dey harmful to body (pidgin)
    Shey Bluetooth Devices Wen You Fit Wear Dey Harmful To The Body? As 1980s dey end, Ericsson mobile engineers beegin consider the idea of say dem go develop short link radio technology wen go serve as alternative to wired options. Dem later nickname the
    5 min
  • abusive relationships (Pidgin)
    How To Take Tackle abuse inside relationships To dey deal with abusive relationship nor dey eva easy and to decide wetin to do fit dey difficult for the victim. Abuse dey use many forms take show: verbal, sexual, emotional, physical or all of dem. Yo
    5 min

About CarryGo

From the publisher's feed

Health and wellness brought to your doorsteps by CUTICA Health in English and Pidgin

More shows like CarryGo

Oh Gross! by Oh Gross, LLC

Oh Gross!

72 Listeners