Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
Stories... Of me and you from me and you.Real voices, loudness in the silence.Speak to me :[email protected].... more
FAQs about Hey Stranger 👋☺️:How many episodes does Hey Stranger 👋☺️ have?The podcast currently has 39 episodes available.
December 31, 2021365, 2021.Congratulations❤️The best has been saved for last. It has been a great journey with you all my strangers turned Friends and family. I appreciate your time and patience with me in 2021.Welcome to a new dispensation. Happy new year, 2022.❤️...more8minPlay
December 24, 2021Season's greetings.Compliments of the Season from una favorite warri blaaq girl. I hope you go enjoy today yans. Cheers to you ❤️🍻...more9minPlay
December 11, 2021Local headlines.Una waffi babe just bring tori of tins wen dey occur for our area. Make you hear am and enjoy....more9minPlay
December 03, 2021Lies upon Lies.Una favorite warri blaaq girl don bring tori come today. The mata wen we dey tok about na pipu wen dey enta relationship with lie lie. Make una listen and I hope say una go enjoy my tori. ❤️...more8minPlay
November 26, 2021Bad luck and Bad character.Person don enter yawa oh. Bad luck dey spoil tins. Bad character sef na worse pass. I hope say you go hear this tori and learn something....more9minPlay
November 19, 2021Motivate yourself.Anoda beta day for us to yan tori. Today mata na say make we dey try do the necessary things at the right time make every every for go well.Sha, enjoy🥂....more9minPlay
November 05, 2021Family troubles.Una favorite warri blaaq girl don bring tori come today.The mata be say pikin kill im papa because of the Mama. E no go bad if you listen and share your contributions. Make una enjoy....more8minPlay
October 22, 2021Tori dot come.Hey Stranger ❤️Today's episode is a freestyle and there's a lot of juicy stuffs to talk about from Government to religion to Everyone. Enjoy 🌝...more10minPlay
October 08, 2021Tori Tori.Today tori plenty oh. Dem say two pikins dem don kill their parents oh.. And person wen get belle don dey confess some kin yans....more8minPlay
October 01, 2021Progress, not perfection.Another day to talk about another tori. Today's story is a national tribute to Nigeria and to you, Stranger....more9minPlay
FAQs about Hey Stranger 👋☺️:How many episodes does Hey Stranger 👋☺️ have?The podcast currently has 39 episodes available.