
Sign up to save your podcasts
Or


Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Ayi Kwei Armah wey write The Beautiful Ones Are Not Yet Born.
Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg.
*****************
The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. ****************
Pesin wey edit podcast na: Ijeoma
Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin.
#AyiKweiArmah #TheBeautifulOnesAreNotYetBorn #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #AfricasForemostLiteraryHub
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Mariama Ba wey write So Long A Letter.
Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg.
*****************
The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. ****************
Pesin wey edit podcast na: Ijeoma
Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin.
#MariamaBa #SoLongALetter #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #AfricasForemostLiteraryHub
Hope say una dey safe dey give unasef space even as evribodi dey find daily bread. Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Cyprian Ekwensi wey write The Drummer Boy. Make una no forget to tell us book wey una tink say we fit chook mouth for im mata. Ehen. Make una helep us tell oda pipu, una friend, una mama and papa them say sometin dey happen for hia.
Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg.
*****************
The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. ****************
Pesin wey edit podcast na: Ijeoma
Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin.
#CyprianEkwensi #TheDrummerBoy #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #AfricasForemostLiteraryHub
Hope say una dey safe dey give unasef space even as evribodi dey find daily bread.
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Ola Rotimi wey write The Gods Are Not To Blame. Make una no forget to tell us book wey una tink say we fit chook mouth for im mata. Ehen. Make una helep us tell oda pipu, una friend, una mama and papa them say sometin dey happen for hia.
Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg.
*****************
The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. ****************
Pesin wey edit podcast na: Ijeoma
Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #TheBagusNGPRP #OlaRotimi #TheGodsAreNotToBlame #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #AfricasForemostLiteraryHub
Hope say una dey safe dey give unasef space even as evribodi dey find daily bread. Apart from dat one, we dey hail o!!!!
Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Zulu Sofola wey write Wedlock of the Gods. Make una no forget to tell us book wey una tink say we fit chook mouth for im mata. Ehen. Make una helep us tell oda pipu, una friend, una mama and papa them say sometin dey happen for hia.
Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg.
*****************
The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. ****************
Pesin wey edit podcast na: Ijeoma
Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin.
#ZuluSofola #WedlockOfTheGods #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #AfricasForemostLiteraryHub
Hope say una dey safe dey give unasef space even as evribodi dey find daily bread. Apart from dat one, we dey hail o!!!! Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Adaora Lily Ulasi wey write The Man from Sagamu. Make una no forget to tell us book wey una tink say we fit chook mouth for im mata. Ehen. Make una helep us tell oda pipu, una friend, una mama and papa them say sometin dey happen for hia. Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. *****************
The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria.**************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #AdaoraLilyUlasi #TheManFromSagamu #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #AfricasForemostLiteraryHub
Hope say una dey safe dey give unasef space even as evribodi dey find daily bread.Apart from dat one, we dey hail o!!!!
Today tok tok for Pidgin na author wey dem dey call Obi B. Egbuna wey write Elina. Make una no forget to tell us book wey una tink say we fit chook mouth for im mata. Ehen. Make una helep us tell oda pipu, una friend, una mama and papa them say sometin dey happen for hia.
Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg.*******************The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria.*****************Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma housePesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin.#ObiEgbuna #Elina #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #AfricasForemostLiteraryHub
From the publisher's feed