Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,410 episodes available.
March 16, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na for all de pipo wen get hand for moni mata for de kontree make God give dem sense and make we stop to dey boro-boro.De message of Hope say de Bybbo na God word and na only as we know watin God tork and dey do am naim hawa life go beta....more29minPlay
March 15, 2025Praise - God word wen we dey take growToday fess song na "Abide in Me" wen mean say make we stay hinside Jesus Christ and de sekond song na "De Fada's Will"De message of Hope dey tell us say God get plan for hawa life and God know how e go take make hin plan work for hawa life...more29minPlay
March 14, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growMake papa and mama tish deir girl pikin to dey respet pipo wen senior am and even pipo wen hin senior.Today message of Hope say wen we dey hinside de Jesus grace kindom and we waka as e say make we waka den we go enta de glory kindom wen Jesus come again...more29minPlay
March 13, 2025Family mata - God word wen we dey take growPesin wen sabi vex, wen dey jeloss and wen sabi carri sholda go up na pesin wen no go fit bi de pesin wen God want make e bi.Today message of Hope say wen we day hinside Jesus Christ den hawa lite go shine and people go see Jesus and come forlow am....more29minPlay
March 12, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe tin wen dey make some man no fit give deir wife belle naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say wen God no kwik ansa hawa praya, make we wait bicos God go always ansa hawa praya....more29minPlay
March 11, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe tin wen make smoke wen pipo dey smoke bad and how smoke dey take scata pesin bodi naim bi today mata.Today message of Hope tell us say if we go tru-tru stay hinside Jesus, we go commot hawa hand from sin so dat God go hear hawa praya...more29minPlay
March 10, 2025Family mata - God word wen we dey take growHusband wen know say hin don tru-tru marrage and e dey do all de tin wen God say make husband do naim bi man wen get committment.Today message of Hope dey tell us say wen we pray as Jesus say make we pray dat one go mean say we dey hinside Jesus Christ....more29minPlay
March 09, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na for de govanor and all de pipo wen dey for sout-west make God for make deir side for hawa kontree beta.De message of Hope dey tell us say God want make we stay hinside Jesus as branch dey hinside tree....more29minPlay
March 08, 2025Praise - God word wen we dey take growToday two song dey tell us say Jesus richousness, we sometin wen God take sash us and naim go make us fit go Heaven.De message of Hope tell us say e no get enitin wen we go do wen we go take beta for God eye except we get Jesus richousness....more29minPlay
March 07, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growDe kain train wen papa and mama go train deir girl pikin naim go make dat girl pikin bi beta woman tomoro.Today message of Hope say as we dey read God word, pray and tell odar pipo abat Jesus, na so we do take get pawa dey forlow God...more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,410 episodes available.