Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,410 episodes available.
April 05, 2025Praise - God word wen we dey take growToday fess song say make we trust God and de sekond song say make we do watin God say make we do.De message of Hope dey tell us say make we dey pray make we know watin God want and make we do watin God want....more29minPlay
April 04, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growOdar aria like how to wash clot, klin house, cook food wen we sorpose tish hawa girl pikin naim bi today mata.De message of Hope dey tell us say God get two kindom and na only de pipo wen dey de grace kindom go fit enta de glory kindom...more29minPlay
April 03, 2025Family mata - God word wen we dey take growPipo wen dey lie nobodi go belive dem and who dey raise shoda no go fit forlow odar pipo waka naim make is tin bi hawa enimi.Today message of Hope dey tell us say make we dey praise god name for hawa praya and make hawa life make pipo praise God....more29minPlay
April 02, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe tin dem wen no dey let pesin fit shit as e sorpose shit and how we go take manage dis mata naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say wen ebi like say God no dey hear hawa praya, make we no fear, make we get strong fait....more29minPlay
April 01, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe tin wen pipo do dey come back come mit dem so make hawa pikin dem dey choose beta tin to do like Joseph for Bybbo.Today message of Hope dey tell us say make hawa praya no get plenti grama but make we tell God de tin wen we want....more29minPlay
March 31, 2025Family mata - God word wen we dey take growDe tin wen family go do wen dem go take fit do deir tin togeda so dat family go dey go front.Today message of Hope dey tell us how we go take pray hawa praya wen God go take hear....more29minPlay
March 30, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na make God commot de tin dem wen dey block hin word wen no dey let am enta and grow for hawa hat.De message of Hope dey tell us say wen we dey hinside Jesus and dey do watin God want, we go bi like Jesus....more29minPlay
March 29, 2025Praise - God word wen we dey take growToday fess song say we go fit pray for eni-wyer weda na warta-side and de sekond song say make we knee-down as we dey pray.De message of Hope dey tell us say make we sabi tell God tank you bikos pesin wen tank God dey get yanfu-yanfu blessing...more29minPlay
March 27, 2025Family mata - God word wen we dey take growPipo wen get hate for deir hat and wen no sabi forgive pipo wen do dem bad tin, no go fit get beta life bikos God no go bless dem.Today message of Hope dey tell us say make we dey pray onti God ansa and we get watin we dey find....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,410 episodes available.