Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,410 episodes available.
April 15, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growJesus don tell us say eni word wen we tork wen no bi beta word, we go tell am how and why we tork dat word wen e come.De message of Hope say make we no fear bikos Jesus say hin go dey with us until e come carri us go heaven...more29minPlay
April 14, 2025Family mata - God word wen we dey take growWen husband learn how to hold bodi and kontro how e dey buy-buy, e go fit manage moni take do watin e sorpose do for family.Today message of Hope say hawa world go dey bad mor-mor bifor Jesus go come but make we put hawa hat for God and forlow am...more29minPlay
April 13, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na say make God let de good hat wen e give us bi watin go let us fit hear and do watin God tork.De message of Hope say make we no bi pipo wen dey konplain as life dey hard dey go but make we dey pray and tell God hawa mind....more29minPlay
April 12, 2025Praise - God word wen we dey take growToday fess song say God no go let us suffa and de sekond song na God go do watin e plan for hin time. Today message of Hope say make we get fait bikos God get pawa to take wake watin don die for hawa life like e wake Lazarus....more29minPlay
April 11, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growMake papa and mama let deir girl pikin go skool so dat dem go bi beta pipo for hinside family and kontree.Today message of Hope say Jesus na God bread wen come from heaven and as we do watin Jesus tork hawa life go beta....more29minPlay
April 10, 2025Family mata - God word wen we dey take growJesus tell us say na we bi de salt for dis world so make we dey do watin go make hawa life bi like salt for hawa family.Today message of Hope say wen we dey do watin Jesus tork, we go get plenti mirako for hawa life....more29minPlay
April 09, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growAll de tin dem wen we sorpose do so dat we no go get wahala wen no go let us fit shit naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say Luke show us Jesus wen get sorri mind for pipo and wen sabi commot us for hawa wahala....more29minPlay
April 08, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe lesin today na say make we know say de word wen dey commot for hawa mout get pawa so make we no dey tork enihow.Today message of Hope say Matthew naim Jesus for tish us watin we sorpose dey do and wen do watin Jesus tork, we go get miracol....more29minPlay
April 07, 2025Family mata - God word wen we dey take growWen husband and wife put deir mind, deir money and deir plan togeda, den dem go see beta tin for deir family.Today message of Hope dey tell us say for de gospel wen Mark rite, we go see Jesus dey pray and na so God want make we dey pray too....more29minPlay
April 06, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na for God to commot de tin dem wen no dey let us fit hear and do watin God tork from hawa life.De message of Hope dey tell us de tin dem wen Jesus do and how we go see am for hinside de Gospel....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,410 episodes available.