Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,410 episodes available.
March 26, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe tin wen dey make some pipo no fit shit as dem sorpose shit and watin dey korse am naim bi today tork.Today message of Hope dey tell us say pawa dey praya and if we go gree pray God go ansa and e go show hin pawa for hawa mata....more29minPlay
March 25, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growEnitin wen you do for dis life go come back come mit you so make you know watin you dey do.Today message of Hope say wahala dey but make we no let enitin stop hawa praya....more29minPlay
March 24, 2025Family mata - God word wen we dey take growDe tin wen husband go do wen e go take show say e get respet for hin wife and wen go make family kolee naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say make we pray hawa praya as Jesus show us for Bybbo so dat God go ansa hawa praya....more29minPlay
March 23, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na make God put pawa for hin word so dat de Word go dey change pipo life.De message of Hope dey tell us say we pray, God go hear and na only praya we get wen we dey take forlow God tork....more29minPlay
March 22, 2025Praise - God word wen we dey take growToday fess song say God dey take hin take heal us and de sekond song say God Word na wondaful word wen dey give life.De message of Hope tell us say God Word na de sord wen we dey take fite de devo....more29minPlay
March 21, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growMake mama dem baff deir pikin well and tish deir girl pikin to know how to baff well so dat dem no go get bodi wen dey smell.Today message of Hope tell us say God word dey epp us see as we go waka wen we no go take enta sin....more29minPlay
March 20, 2025Family mata - God word wen we dey take growWen pesin no fit believe, wen pesin dey fear and e get doubt, dat pesin no go fit do watin e sorpose do wen go make hin life beta.Today message of Hope tell us say de Bybbo naim go fit make hawa life beta as we dey do watin God tork for hinside....more29minPlay
March 19, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe two type of pipo wen no fit get belle and watin we wen know dem go do to take epp dem naim bi today mata.Today message of Hope say God word na abat Jesus Christ and how e dey take save we so dat we no go die trowey but we go get life and bi God pikin....more29minPlay
March 18, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growToday we learn say enitin wen pesin do for dis life go come back come mit am so make hawa pikin dem mind watin dem dey doDe message of Hope say God dey use hin word take change hawa life so dat we no go waka de waka wen we no go take go heaven....more29minPlay
March 17, 2025Family mata - God word wen we dey take growDe way wen husband and wife go take waka and do tins togeda for de marrage naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say na God naim tork all de tins wen dey de Bybbo and na only God sef selet de pipo wen rite de Bybbo...more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,410 episodes available.