Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,410 episodes available.
May 05, 2025Family mata - God word wen we dey take growWife, pikin, moni and all de tin wen man de porchue no go fit give an happiness unless God dey in life.Today message of Hope dey tell us say as de woman happi wen e see hib moni wen loss na so God dey happi wen we give Jesus hawa life...more29minPlay
May 04, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na for hawa pipo wen want make God bless deir bizness, de pipo wen want work and hawa pastor dem.De message of Hope dey tell us say we bi like de sheep wen loss for de parabo and Jesus die to take save we....more29minPlay
May 03, 2025Praise - God word wen we dey take growToday fess song say God no go let you fall and de sekond song say Jesus naim bi de place wen we dey hid wen wahala come.De message of Hope say God de gidigba and e dey hear wen we pray so make we dey pray and pray like Elijah ontil God ansa....more29minPlay
May 02, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growMake we train hawa pikin dem to bi pipo wen go sabi love pipo as Jesus Christ love us.Today message of Hope dey tell us say evrytin wen start get end and no mata how mata bad now e go get end....more29minPlay
May 01, 2025Family mata - God word wen we dey take growLove get hin own language and husband and wife sorpose know deir love language and dey speak de language togeda.Today message of Hope dey tell us say de pesin wen we marrage go fit make us beta pipo or bad pipo for God eye....more29minPlay
April 30, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growWatin pesin go do wen e go take maintain hin bodi as hin bodi sorpose bi naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say make we put God fess for hawa life and make we no forlow God waka as devo pipo dey forlow devo waka....more29minPlay
April 29, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growGod want make we bi de friend of even pipo wen dey do us wicked just like God wen dey let hin sun shine for good and bad pipo.Today message of Hope dey tell is say wen hawa life get wahala make we go mit God and beg am make e repair hawa life...more29minPlay
April 28, 2025Family mata - God word wen we dey take growMan wen want make hin family go front go know how to waka hin own road and no dey let watin odar pipo dey do or watin dem bi worri am.Today message of Hope dey tell us say make we no let fear dey hawa life but make we trust God and forlow am waka....more29minPlay
April 27, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na for hawa old pipo make God give dem long life and bless dem and make God make Nigeria beta.De message of Hope dey tell us say Elijah know say God neva die but God dey gidigba and we too sorpose know say God dey....more29minPlay
April 26, 2025Praise - God word wen we dey take growToday fess song say we put hawa trust for God name and de sekond song say God dey ansa praya.De message of Hope tell us say wen e get as e bi make we pray ontil God ansa like as God ansa Elijah wen e pray for de wido pikin wen die....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,410 episodes available.