Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,410 episodes available.
May 15, 2025Family mata - God word wen we dey take growStori wen papa and mama dey tell pikin wen dey make am no fit trust pipo and how we go take commot for dat wahala naim bi today mata.Today message of Hope say God no dey change and enitin wen God tork e go do am even if e tay so make we get fait....more29minPlay
May 14, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe tin wen pipo go do wen de blood sikness wen no get cure no go take enta bodi naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say wen sometin de make us fear, make we pray like Jacob and make we pray ontil God ansa....more29minPlay
May 13, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe special tin wen God put for hawa bodi and how we go take take-am work for God naim bi today mata.Today message of Hope say e no mata de bad tin wen we don do , if we come mit Jesus and beg am, e go forgive us and commot all hawa sin....more29minPlay
May 12, 2025Family mata - God word wen we dey take growToday mata bi say moni no go fit make man happi for hin marrage but if e give Jesus hin life, God go give an happiness.De message of Hope say hinside hawa sin God dey see us and e get plan for hawa life if we go give am hawa life and do watin e tork....more29minPlay
May 11, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na for hawa pipo wen dey farm, make God for bless deir farm and make melu and watar no scatar deir farm.De message of Hope say wen we come de place wen God dey, we go see hawa sin and we go pray make God commot hawa sin....more29minPlay
May 10, 2025Praise - God word wen we dey take growHawa fess song say na only hinside Jesus we go fit get life and de sekond song say we bi new pipo bikos we don give Jesus hawa life.Today message of Hope dey tell us say God pikin dem na one family so make we dey do good for itsh odar....more29minPlay
May 09, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growWen we train hawa girl pikin make e get fait for hinside God, dat girl go bi beta woman wen go fit build beta house.Today message of Hope dey tell us say make we resembo God as hin pikin and make we dey happi wen odar pipo join us for God family...more29minPlay
May 08, 2025Family mata - God word wen we dey take growTrust naim bi de rock wen husband and wife build deir house put wen no go let deir marrge scatar.Today message of Hope dey tell us say even wen we don waka commot for de place wen God put us, if we come back, God go forgive us and take us back....more29minPlay
May 07, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe blood sikness wen papa and mama dey give deir pikin from deir own blood naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say na devo dey decive pipo commot from de place wen God say make dem dey....more29minPlay
May 06, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growMoni mata for kontree don dey let hawa pikin dem dey put hand for mani bad tin wen God no want make dem doToday message of Hope na abat de pikin wen korlet hin papa propati, commot for house go scatar am for anoda kontree....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,410 episodes available.