Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,410 episodes available.
May 25, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na make God epp all hawa pikin wen dey rite exam make dem pass beta pass wen dem go take go front.De message of Hope say for de lass day wen we dey now so, make we shine hawa eye make devo no desive us....more29minPlay
May 24, 2025Praise - God word wen we dey take growToday fess song say na Jesus bi de tiket wen we go take go heaven and de sekond song say evrybodi go happi for hinside heaven.De message of Hope say as we dey redi de wait Jesus, make we shine hawa eye make devo no take sin blind us we con miss heaven....more29minPlay
May 23, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growDe tin de wen papa and mama go do wen dem go take train deir boy pikin make e fit bi beta man tomoro naim bi today tork.Today message of Hope say Jesus no go hide come but e go come as de big king wen e bi and evry eye go see am wen e come....more29minPlay
May 22, 2025Family mata - God word wen we dey take growGod give us pawa to take trust pipo and de mata dey hawa hand weda we go trust hawa husband or wife.Today message of Hope say even doh wayo abat how Jesus go take come go plenti, if we put God word for hawa mind, nobodi go fit desive us....more29minPlay
May 21, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growWatin pesin go see for bodi wen go show say wahala wen oyibo dey call stress don dey covaside hin life naim bi today mataToday message of Hope say evrybodi go hear say na only Jesus fit save dem bifor Jesus go come again....more29minPlay
May 20, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe tin wen hawa pikin dem go do wen dem go take fit kontro demsef wen dem no go carri tork or fight naim bi today mata.Today message of Hope say bifor Jesus go come sin go brekete and pipo go dey swim for hinside sin like say God no dey again....more29minPlay
May 19, 2025Family mata - God word wen we dey take growDe sleep wen husband and wife dey sleep togeda na beta tin but e no go fit make man happi. Na Jesus for man life dey give am happinessToday message of Hope say bifor Jesus go come, war, sikness and onga go dey but make we put hawa life for Jesus hand...more29minPlay
May 18, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na for pipo wen sorpose don marray, make God for epp dem see beta pesin and moni to take marray.De message of Hope dey tell us see bifor Jesus go come, wayo go brekete and Jesus say make we no let enibodi desive us....more29minPlay
May 17, 2025Praise - God word wen we dey take growToday two song dey tell us say Jesus dey give piss for hinside kata-kata wen life dey give us.De message of Hope say wen Jesus dey hawa life, e no mata de wahala wen devo take stone us, we go win if we put hawa fait for Jesus....more29minPlay
May 16, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growMake we train hawa pikin dem make dem sabi open hand give pipo wen no get bikos as dem dey do dat one God go dey bless demToday message of Hope say, wahala dey come but make we no fear bikos wen Jesus dey hawa life, no wahala go fit kill us....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,410 episodes available.