Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,409 episodes available.
June 03, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growPikin wen sabi kontro hinsef na pesin wen go fit commot hin hand from eni bad tin and hin life go bi beta life.Today message of Hope say as pipo wen don bon again we go dey forlow Jesus and de do watin Jesus say make we do bikos we bi disiapo...more29minPlay
June 02, 2025Family mata - God word wen we dey take growDe tin wen husband and wife go do wen deir marrage go take stand gidigba and sweet naim bi today mata.Today message of Hope say as we don bon again we go de chop God word as de food for hawa spirit so dat we go grow come resembo Jesus....more29minPlay
June 01, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na for God to torsh hawa life and de life of hawa leda dem make all of us dey fear God and do watin God want so kontree go beta.De message of Hope say eni pesin wen want bi kristian musto give Jesus hin life and bon again as Jesus tork....more29minPlay
May 31, 2025Praise - God word wen we dey take growToday fess song say make we no troway hawa fait for Jesus and de sekond song say e no go tay again, Jesus go come.De message of Hope say make we no bikos of enitin wen dey dis life troway hawa fait bikos we get crown for heaven wen God go give us....more29minPlay
May 30, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growE good make papa and mana tish deir boy pikin make e work with hin two hand bikos God give Adam work and work de make man bi beta man.Today message of Hope say even doh wahala go dey make we hold God strong so dat we no go miss heaven wen Jesus come....more29minPlay
May 29, 2025Family mata - God word wen we dey take growDe mata wen konsign as husband and wife go take trust demsef for deir marrage naim still bide mata for ground.Today message of Hope say God want hawa mind and devo sef want hawa mind so make we do watin God want make devo for no take hawa mind...more29minPlay
May 28, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe two kain levo wen dey de wahala wen dey carri odar sikness come hawa bodi if we no manage am well naim bi today mata.Today message of Hope say make we no let devo put yama-yama for hawa mind so dat we no go dey do yama-yama tins...more29minPlay
May 27, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growWen we bi pipo wen dey kontro hawa sef, we go fit do beta tin for life and go ton to beta pipo too.De message of Hope say make we bi pipo wen go dey praise God no mata watin we see for life bikos we know say na so so good tin God dey do for us....more29minPlay
May 26, 2025Family mata - God word wen we dey take growPropati wen make get brekete no go give am happiness, man wen want happi musto put God fess for hin life.Today message of Hope say life fit no bi as we want but make we dey tank God bikos na God wen dey hawa side naim make devo neva kill us....more29minPlay
May 25, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na make God epp all hawa pikin wen dey rite exam make dem pass beta pass wen dem go take go front.De message of Hope say for de lass day wen we dey now so, make we shine hawa eye make devo no desive us....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,409 episodes available.