Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,409 episodes available.
June 23, 2025Family mata - God word wen we dey take growGod want make de man bi de pastor for hin house make e tish hin wife and hin pikin dem how dem go take forlow God waka.Today message of Hope say beta pikin na pikin wen dey do watin hin papa and mama tork and wen no go take sin play...more29minPlay
June 22, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na for evrybodi wen dey sik so dat God go heal dem and commot sikness for deir bodi.De message of Hope dey tish us de lesin dem wen we fit learn from King Solomon life and today lesin say make we get sense....more29minPlay
June 21, 2025Praise - God word wen we dey take growToday fess song na "Heavenly Sunlight" and de Sekond song say make yor lite shine for yor kornaDe message of Hope say make we do watin Jesus do wen e dey here so dat pipo go see Jesus for hawa life as hin lite dey shine come out for hawa life....more29minPlay
June 20, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growGod plan say de man naim go bi pastor for hin house so make papa and mama train de boy pikin make e know God well well.Today message of Hope say bikos Jesus win devo, we too as God pikin don win sin and evry yama-yama wen devo dey do...more29minPlay
June 19, 2025Family mata - God word wen we dey take growToday lesin na say Kata-kata wen enta marrage na norma tin e no mean say de love for de marrage don finish.De message of Hope say de waka wen we dey forlow God waka bi like pipo wen dey run so make we run well so we go win prize....more29minPlay
June 18, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe kain food wen pipo sorpose dey chop wen deir bodi go take balance and sikness no go enta naim bi today mataToday message of Hope say to be kristian mean say you dey forlow Jesus waka and you dey waka as Jesus waka....more29minPlay
June 17, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain wok wen pikin go plan wen e go do for hin life we e big and watin e sorpose know bifor e go choose dat wok naim bi today mataToday message of Hope say God dey give evry pesin wen give Jesus in life new dress wen go make de pesin resembo Jesus...more29minPlay
June 16, 2025Family mata - God word wen we dey take growDe wok wen God give man as e take make de man put am for dis world naim bi watin we dey put mout today.Today message of Hope say beta kristian na pesin wen go grow come resembo Jesus for evrytin wen e dey do...more29minPlay
June 15, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na for all hawa pikin dem wen dey rite exam, make God epp dem make dem pass beta passDe message of Hope say pesin wen wan bi beta kristian must give Jesus hin life and let de Holy Spirit bon am so e go bi new pesin...more29minPlay
June 14, 2025Praise - God word wen we dey take growHawa fess song na de hymn "Christ Arose" and de sekond song na "Celebrate Jesus" De message of Hope say make we dey praise bikos de get up wen Jesus get up naim bi hawa hope for new life for heaven...more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,409 episodes available.