Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,409 episodes available.
July 13, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na for evrytin wen konsign elekshun wen dey come make God for give us beta leda for hawa kontree.De message of Hope say beta kristian go get de kain karacta wen Jesus get bikos na so pipo take know kristian dem for Bybbo....more29minPlay
July 12, 2025Praise - God word wen we dey take growToday fess song say de place wen you no go stand by yor sef and de sekond song say make we trust God.De message of Hope say wen like dey show us and we for just like to commot mind for evrytin, make we rememba say God dey....more29minPlay
July 11, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growMake we train hawa man pikin make e sabi make beta moni and make e know how to save and use moni make e for get beta life tomoro.Today message of Hope say wen we fall, and we beg God, God go forgive us and give us pawa to take get up....more29minPlay
July 10, 2025Family mata - God word wen we dey take growEnitime wen husband or wife no dey stay house tork and play with odar pipo for de house na sign say vexnation dey belle and trobo don enta house.De message of Hope say wen sikness enta bodi, God get pawa wen e go take commot de sikness from hawa bodi....more29minPlay
July 09, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe kain tin wen drunka man go do wen e go take commot for hinside botto naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say life na fite and na only wen Jesus dey hawa korna naim we go fit win de fite...more29minPlay
July 08, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe tin dem wen hawa pikin dem go do wen go make dem fit do de work wen dem don selet say dem go do naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say wen we no get hawa own pawa, God pawa dey wen go epp us for eni kondishion wen we dey...more29minPlay
July 07, 2025Family mata - God word wen we dey take growNa husband sorpose train hin wife and hin pikin dem how dem go waka wen life go take bei beta life for de familyToday message of Hope say no mata de trob wen we enta, God pawa go fit commot us from de trobo wen we do watin God tork...more29minPlay
July 06, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na make God for epp us manage de rain wen dey fall now make e no con be rain wen go scata farm and pipo house.De message of hope dey tell us say wen devo take temtahion take stone us, God go give us pawa wen we go take jump am pass....more29minPlay
July 05, 2025Praise - God word wen we dey take growToday fess song dey tell us say na evrytin we dey take serve God and de sekond song say make we serve only God.De message of Hope tell us say e no mata who we bi and de kain work we dey do for church, if we no waka as God tork, we no go go heaven...more29minPlay
July 04, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growMan wen sabi kontrol hinsef and wen know as e sorpose waka na man wen go bi beta man and beta husband tomoro.De message of Hope say make we no let pipo desive us go do watin God say make we no do bikos wen wahala come na dos same pipo go laugh us....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,409 episodes available.