Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,409 episodes available.
July 23, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe tin wen woman wen get belle go do wen de belle go take dey kankpe e go bon beta pikin and hin own bodi strong too.Today message of Hope say wahala dey dey for pesin wen no gree do watin God tork like e happun for Adam and Eve...more29minPlay
July 22, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain kain tin dem wen dey do wen dey make pikin dem dey vex naim bi today mata.Today message of Hope say if we say we love God we musto do watin e say make we do bikos na dat bi de way we go take show God hawa love...more29minPlay
July 21, 2025Family mata - God word wen we dey take growAnoda work wen God give man na say e go get beta house wen hin family go stay and wen den go for save.Today message of Hope say wen we dey do watin God say make we do God go dey bless us and hawa life go change....more29minPlay
July 20, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na make God for epp we hin pipo make we resembo am so dat wen we pray hin go hear and heal hawa land.De message of Hope say na as we dey do watin God say make we do naim we go take get God for hawa life....more29minPlay
July 19, 2025Praise - God word wen we dey take growHawa two song today na abat de die wen Jesus die for kalvari make we for fit save and bi God pikin.Today message of Hope say pipo wen give Jesus deir life and waka as Jesus waka go get God blessing for dis world and dem go enta heaven wen Jesus come...more29minPlay
July 18, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growWen we train hawa boy pikin make e dey wear beta cloth and de dress well, e go make pipo take beta eye look am.Today message of Hope say beta kristian na pesin wen Jesus go carri go heaven and na dat bi de big gain wen we get as we dey forlow Jesus...more29minPlay
July 17, 2025Family mata - God word wen we dey take growAnoda sign say wahala dey house na wen Husband no chop hin wife food and wife no gree take enitin wen hin husband buy give.De message of Hope say beta kristian na pesin wen don commot hand from sin and don get strong mind for Jesus....more29minPlay
July 16, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growWatin pesin go do wen e go take make hin brain dey work well well and wen e no go take dey forget sometin naim bi today mata.De message of Hope say beta korret kristian na pesin wen go sabi tell odar pipo how Jesus take die for dem make dem for save....more29minPlay
July 15, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growWatin vexnation bi and some tin wen dey make pikin dem dey vex for family naim bi today mata.De message of Hope say beta kristian go waka as Jesus waka and e go dey do watin God say make e do and e no go forlow de tin wen dey de world...more29minPlay
July 14, 2025Family mata - God word wen we dey take growAnoda work wen God give man for family bi say make e get beta life dey do watin good wen go bi beta exampo for hin pikin.Today message of Hope say beta kristian na pesin wen believe and e dey do all de tin wen God tork for de Bybbo....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,409 episodes available.