Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,409 episodes available.
August 12, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growToday lesin na say make we no dey vex dey do do-me-I-do-you bikos vexnation dey fit bring sikness come bodi.De message of Hope say de problem for praya no bi God but na we wen o fit pray as God want make we pray....more29minPlay
August 11, 2025Family mata - God word wen we dey take growBeta papa na papa wen dey show hin pikin beta exampo with hin life and e no dey let hin pikin beg and shame.Today message of Hope say wen we dey hinside Jesus we go know say praya na sometin wen we go do bikos na dat bi hawa pawa....more29minPlay
August 10, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na for de pikin of some of hawa pipo wen dey drink too much, make God save dem plus odar pipo wen dey sik, make God heal dem.De message of Hope say wen we dey hinside Jesus, we go come resembo Jesus and we go get beta karacta....more29minPlay
August 09, 2025Praise - God word wen we dey take growToday two songs na hymns and dem bi "Trust and Obey" and "Have Thine Own Way"De message of Hope say God get plan for hawa life wen beta pass eni plan wen pipo get for we so make we forlow God plan....more29minPlay
August 08, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growDe tin wen woman wen bon new pikin go do for hin pikin wen de pikin go well naim bi today advise.Today message of Hope say if we want enta God heavenly kindom we must fess give Jesus hawa life and dey hinside Jesus grace kindom....more29minPlay
August 07, 2025Family mata - God word wen we dey take growDe beta mind husband and wife sorpose get wen wahala enta house na de one wen dem go take setto mata make family no scatar.Today message of Hope say make we take hawa life take praise God bikos as we dey resembo Jesus pipo go see God work for hawa life....more29minPlay
August 06, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growCholestrol wen bi fat wen dey hinside pesin blood and watin we go do to commot am from hawa bodi naim bi today mata.Today message of Hope say make we learn to wait for God afta we don pray bikos God no dey late and e no dey forget....more29minPlay
August 05, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain vex wen dey make pesin dey plan do-me-I-do-you no bi watin God want make we do. God plan na make we dey forgive.Today message of Hope dey tell us say we sorpose pray as Jesus tish us for Matthew 6 if we tru-tru want make God anse hawa praya....more29minPlay
August 04, 2025Family mata - God word wen we dey take growPapa wen no dey do watin e sorpose do for hin pikin dem as papa na papa wen we go call irresponsible papa.Today message of Hope say we must sabi pray as Jesus pray if we tru-tru want stay hinside Jesus as branch wen dey tree....more29minPlay
August 03, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na for hawa farma dem wen want make God give dem rain so dat watin dem plant no go die finish.De message of Hope say as branch wen dey tree dey get fruit na so we sef sorpose get fruit if we stay hinside Jesus....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,409 episodes available.