Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,409 episodes available.
August 22, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growWatin mama go do and tish hin pikin wen don dey go sekondary skool naim bi today mata.Today message of Hope say if we want make God dey ansa hawa praya kwik kwik make we forgive pipo wen do us bad and make we no dey carri bodi go up...more29minPlay
August 21, 2025Family mata - God word wen we dey take growDe way we go take dey do de work wen dey for de family as husband and wife wen wahala no go dey naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us tiree beta tin wen we go put for hawa praya wen God go take ansa us sharp sharp....more29minPlay
August 20, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growEvrytin wen pesin sorpose know wen konsign diabetis sikness and how pesin wen get am go take manage am naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say praya get pawa, God dey ansa wen we pray and praya dey change hawa life...more29minPlay
August 19, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe way wen papa and mama go take tish deir pikin how dem go take bi beta pikin naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us how we go take jump pass road block dem wen dey make am bi like say God no go ansa hawa pray...more29minPlay
August 18, 2025Family mata - God word wen we dey take growPapa wen wen bi beta papa go stat to try to know de tin dem sorpose do as beta papa and dem go try learn from odar papa.Today message of Hope say make we pray as Jesus tish us bikos na like dat God go take ansa hawa praya....more29minPlay
August 17, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na for hawa pikin dem wen dey house now so dat God go kip dem and make moni dey wen skool stat for Septemba.De message of Hope dey tell us say bikos na praya we dey take forlow God tork, make we dey pray evryday....more29minPlay
August 16, 2025Praise - God word wen we dey take growToday two songs say make we stay hinside Jesus like branch dey dey hinside tree bikos na like dat we go take resembo Jesus.De message of Hope God get plan for hawa life and pesin wen dey hinside Jesus musto let God plan work for hin life....more29minPlay
August 15, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growDe tin mama go do wen hin pikin stat skool wen konsign food, cloth, and odar tins dem naim bi today tork.Today message of Hope say as we dey hinside Jesus we dey de kindom wen bi Grace and wen Jesus come, e go carri us go de kindom wen bi Glory...more29minPlay
August 14, 2025Family mata - God word wen we dey take growDe plan wen husband and wife go get as dem dey marray wen dem go take manage kwarel and kata-kata naim bi today mata.Today message of Hope say wen we dey hinside Jesus Christ, pipo sorpose dey see say hawa life resembo Jesus life....more29minPlay
August 13, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growStress na watin dey bring odar sikness come bodi so watin we go do wen stress don enta hawa bodi naim bi today mata.De message of Hope say wen we pray a we no kwik get de ansa, make we wait like Abrahim wait and God go ansa us lass-lass....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,409 episodes available.