Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,409 episodes available.
September 11, 2025Family mata - God word wen we dey take growMake husband and wife no bi pipo wen no go let deir patina bi demsef and do watin dem wan do.Today message of Hope say make we bi pipo wen get strong fait to take hold God like Jacob as we dey pray for watin we want make God do for we....more29minPlay
September 10, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe way wen woman go take klin and well wen e dey see hin blood time naim bi today mata.Today message of Hope say as we dey forlow God waka, make we dey pray as Jesus tell us and make we put fait for de praya too...more29minPlay
September 09, 2025Family mata - God word wen we dey take growDe waka wen hawa pikin dem dey waka now for hinside boyfren and girlfren naim bi today mata.Today message of Hope say as Godpipo we musto dey fast bikos fast na sometin wen Jesus say make we do make God for hear us....more29minPlay
September 08, 2025Family mata - God word wen we dey take growPapa wen dey do one tin today and anoda tin tomoro wen we no fit know watin dey hin mind na papa wen no bi beta papa.Today message of Hope dey tell us say make we bi pipo wen go get pachanse and wait for God ti ansa hawa praya....more29minPlay
September 07, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na for hawa pipo for radio wen get case for kort, de one wen want well from sikness and family dem wen wahala dey.De message of Hope dey tell us say life get as e bi but if we put God fess for hawa life evrytin go balance....more29minPlay
September 06, 2025Praise - God word wen we dey take growToday two song na abat Hope and de song dem dey tell us make we put hawa hope for hinside God.De message of Hope say as we dey rememba de many many miraco wen God don do bifor, hawa hope go dey big and strong for God...more29minPlay
September 05, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growDe way wen mama go take manage hin pikin dem so dat as dem dey commot for house dem no go forget watin dem sorpose do naim bi today mataToday message of Hope say praya na one tin wen dey give us hope bikos na God wen fit do evrytin dey ansa praya....more29minPlay
September 04, 2025Family mata - God word wen we dey take growDe fess kain of husband or wife wen no good to be na de one wen no let hin patina bi de pesin wen e go lyke bi.Today message of Hope say even doh life no balance make we no let bad tin make us do bad but make we forlow God and hin word....more29minPlay
September 03, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe tin wen we go do to take make de warta wen we dey drink klin so dat sikness no go pass warta enta hawa bodi naim bi today torkToday message of Hope say make we dey forlow pipo wen get hope bi friend so dat hawa hope go dey grow...more29minPlay
September 02, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe lesin today bi say wen papa and mama epp deir pikin to do watin e sorpose do as e sorpose do am, de pikin go bi beta pikin tomoro.Today message of Hope say wen make we believe God word and forlow pipo wen believe God hawa hope go grow...more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,409 episodes available.