Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,409 episodes available.
October 02, 2025Family mata - God word wen we dey take growHusband or wife wen sabi do good for outside but na devo for hinside house naim we put mout tork abat today.Today message of Hope dey tell us say na God law dey show us hawa sin but na Jesus blood dey wash hawa sin....more29minPlay
October 01, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growSikness wen dey do hawa bodi and dey make bodi skrash pesin naim bi hawa tork today.Today message of Hope say God Law no bi watin we go fit troway bikos as God dey gidigba, na so hin word dey too....more29minPlay
September 30, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growAnoda rezin wen dey make pikin dem dey do boyfren and girlfren na de buk dem wen dem dey read.Today message of Hope dey tell us say na God law naim dey let us know wen we don enta sin or wen we do watin God no like....more29minPlay
September 29, 2025Family mata - God word wen we dey take growDe papa wen no dey do enitin to show say e no watin e mean to be papa naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say Jesus kip God 10 kormandment wen e come and e tell us say make we sef kip am...more29minPlay
September 28, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na for de boko haram and fulani wahala for Eoo, Katsina and Zamfara state, make God come put in hand and stop am.De message of Hope dey tell us say God Law na de 10 commandment and we sorpose dey do watin God tork for hin law...more29minPlay
September 27, 2025Praise - God word wen we dey take growToday fess song na "Jesus is coming" and de sekond song na "Sign me up"De message of Hope dey ans say who go fit stand wen Jesus go come? and de ansa na say only pipo wen don give Jesus deir life naim go stand....more29minPlay
September 26, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growWatin mama go do for hin pikin wen don commot for univasiti but wen neva go nysc naim bi today mata.Today message of Hope say God don give us de tin dem wen we go take work for am and to bi beta kristian....more29minPlay
September 25, 2025Family mata - God word wen we dey take growHusband and wife wen deir papa and mama still dey take omomo eye dey look and de wahala wen dey dis kain marrage nain bi today mata.Today message of Hope say make we bi pipo wen go do watin God want make we do for de time wen God want make we do am....more29minPlay
September 24, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe tin dem wen no dey let us fit sleep beta sleep naim bi today mata.Today message of Hope say God naim know evry so make we trust am and make we no dey ans God kweshun like say we know pass am....more29minPlay
September 23, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growFilm wen make pipo wen dey do boyfren and girlfren bi like beta pipo na anoda rizin wen make hawa pikin dem dey do am.Today message of Hope say as God come find Adam and Eve wen dem sin na so God still dey find pipo wen dey sin today....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,409 episodes available.