Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,408 episodes available.
October 21, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain tin wen pesin go do wen you go take know say na bad fren e go bi naim bi today mata.Today message of Hope say wen we bi pipo wen dey praise God for evrytin wen we say, we go get de pawa wen God pikin dem dey get....more29minPlay
October 20, 2025Family mata - God word wen we dey take growAdvise for papa dem wen go make dem bi beta papa for deir pikin dem naim bi hawa tork today.Today message of Hope say make we bi pipo wen dey pray bikos praya go epp us strong for hawa kristian life and de waka wen we dey forlow God waka....more29minPlay
October 19, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na for Haruna Amos and Yavala plus all de kristian dem wen dey North and all hawa lisina dem.De message of Hope dey tell us say pesin wen wan get God pawa musto bi pesin wen dey pur hin eye and hat for God word...more29minPlay
October 18, 2025Praise - God word wen we dey take growToday fess song say God dey ansa praya and de sekond song say God word na fine word wen dey give us life.De message of Hope say na de pawa wen dey God word naim dey change hawa karacta come make us dey grow dey resembo Jesus....more29minPlay
October 17, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growWatin mama go forlow hin pikin wen don dey work get hin own moni main bi today mata.Today message of Hope dey tell us say na de pawa wen dey God word wen pesin hear naim dey make fit give Jesus hin life come bon again....more29minPlay
October 16, 2025Family mata - God word wen we dey take growDe husband or wife wen want make e bi say naim hin own pipo go do and de one wen sabi fite, korse and slap pesin naim we tork hin mata today.Today message of Hope say God word dey show us as we go take waka come mit God wen we don commot for God road....more29minPlay
October 15, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growTobakolosis na sikness wen get kouf wen big pass ordinary kouf so watin pesin go take know say e get tobakolosis naim bi today torkToday message of Hope say de pawa wen dey God word dey epp us commot for sin and den e go make us no do de sin again....more29minPlay
October 14, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain tin wen beta fren go do for you wen you go take know say na beta fren naim bi today mataToday message of Hope say God word get pawa wen dey take make pipo commot hand from sin and change to come bi beta pipo....more29minPlay
October 13, 2025Family mata - God word wen we dey take growToday mata na still de one wen konsign papa wen no dey do enitin for hin pikin and e no know how hin pikin dey waka.De message of Hope say God word get life and e dey give life, na word Jesus take make sik pipo well and pipo wen die sef come life back....more29minPlay
October 12, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na for hawa govment, hawa pikin dem wen dey go serve govment and for hawa family to get moni.De message of Hope dey tell us say God word get gidigba pawa and na God word e take make dis world wen we dey so...more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,408 episodes available.