Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,408 episodes available.
October 27, 2025Family mata - God word wen we dey take growDe mata wen konsign sikrit wen family dey get and how dem dey take hide de mata dem naim we tork today.Today message of Hope say God want make we rememba how we take forlow am waka wen we fess give Jesus hawa life and make we kontinue de waka like dat...more29minPlay
October 26, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na for God pipo for Kebbi state and for Jonah Yakasal and Adejo, make God make dem well.De message of Hope say even wen life no bi as we plan am, make we rememba God promise and know say God neva forget us...more29minPlay
October 25, 2025Praise - God word wen we dey take growToday fess song na "Seek ye First" and de sekond song na "Thy Word".De message of Hope dey tell us say wen we baptise finish we must to dey read God word and pray so dat we go get de pawa wen God dey give hin pikin dem...more29minPlay
October 24, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growDe way wen mama go take manage hin pikin wen dem don marray naim bi de advise dem wen we tork today.Today message of Hope dey tell us who we bi as God pikin and how we sorpose forlow God waka wen we go take get God kain pawa....more29minPlay
October 23, 2025Family mata - God word wen we dey take growSome kain bad husband and wife wen pesin no sorpose resembo na de one wen marray but e bi like say e no marray and de one wen na hin own pipo must do.Today message of Hope say as we dey do good good tins as kristian, we go dey get God pawa for hawa life...more29minPlay
October 22, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe tins wen pipo go do wen tobakolosis sikness no go take enta bodi naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say pesin wen want get de pawa wen God pikin dey get musto dey go God house dey join God odar pikin dem dey serve God....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,408 episodes available.