Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,408 episodes available.
November 20, 2025Family mata - God word wen we dey take growHusband or wife wen dey jelous, wen dey carri shoda go up and de one wen no dey like to play as husband and wife no bi beta pesin to marray.Today message of Hope say make we n put hawa mind for fren dem bikos na only Jesus bi beta fren wen we fit get....more29minPlay
November 19, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe tin dem wen we go do wen we go take get beta breeze for house so dat sikness no go dey de house naim bi today tork.Today message of Hope dey tell us say no bi we get tomoro but if we put hawa tomoro for God hand, e go beta...more29minPlay
November 18, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe tin wen pipo wen dey do aproko and de pipo wen dey open ear for aproko go fit do wen aproko go stop naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say plenti moni no bi sometin wen go fit give us de kain Life wen God go give us....more29minPlay
November 17, 2025Family mata - God word wen we dey take growAnoda sikrit wen family dey get na wen rape happun and dis sikrit no good bikos e no dey let de pesin wen dem rape fit well.Today message of Hope say wen we put hawa trust for de promise wen pipo give us we no go fit get beta life bikos pipo dey fail....more29minPlay
November 16, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na for de wahala wen moslem dey cause for North and for God to epp hin pipo for dat side.De message of Hope dey tell us say, pesin fine no mean say e go go heaven unless e get de kain fine wen Jesus dey give....more29minPlay
November 15, 2025Praise - God word wen we dey take growToday two song dey tell us say make we tish hawa family to know God so dat we and hawa family go serve God togeda.De message of Hope say make we tish hawa pikin dem abat God so dat dem too go forlow God waka....more29minPlay
November 14, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growDe kain trobo wen woman wen hin marrage scatar dey see wen konsign how hin fren dem and hin family no go gree near am again naim bi today mata.Today message of Hope say make we train hawa oikin dem well make dem no bi like Eli pikin dem for bybbo....more29minPlay
November 13, 2025Family mata - God word wen we dey take growHusband or wife wen no dey de marrage as e sorpose dey, de one wen like work pass hin marrage and de one wen dey kip sikrit no goodToday message of Hope say make we train hawa pikin dem as God want make devo no take dem give us wahala....more29minPlay
November 12, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growBad tin wen don enta pesin blood wen pesin dey do wen e no fit stop wen doktor dey call addikshun naim bi today mata.Today message of Hope show us say lie and oversabi na two tins wen devo dey take set trap for God pipo so make we shine hawa eye...more29minPlay
November 11, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growAll de bad tins wen aproko dey do for pipo life and watin pesin fit do to commot aproko work naim bi today mata.Today message of Hope say fear na one tin wen devo take dey make God pipo do watin God no want make dem do so make we no bi like Aaron....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,408 episodes available.