Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,408 episodes available.
December 10, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe tin wen fit burn pesin, watin we go do if pesin bodi burn and watin we go do wen no go let us see burn bodi naim bi today mata.Today message of Hope say hawa fait must strong and get patience so dat we go fit win devo for evry korna of hawa life...more29minPlay
December 09, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain film, friends wen hawa pikin dem dey look and get dey watin dey make deir bodi dey do jigijigi.Today message of Hope say wen we dey do watin God tork, e dey make hawa fait dey strong and God go dey ansa hawa praya...more29minPlay
December 08, 2025Family mata - God word wen we dey take growWen pesin get bad belle de bad belle go fit make de pesin come get sikness wen doktor no go fit cure so make we troway bad belle.Today message of Hope dey tell us say na only fait wen we get go fit make God happi with us and make God ansa hawa praya....more29minPlay
December 07, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na for God to give hawa soja dem sense and pawa to take win de fite wen dem dey fite with bandit and boko haram.De message of Hope dey tell us say as life bi now we musto get fait if we tru-tru wan forlow God waka...more29minPlay
December 06, 2025Praise - God word wen we dey take growToday fess song na "I'd rather have Jesus" and de sekond song na "Ancient Word"De message of Hope say make we believe God word bikos na only God word go fit save us from de devo wayo wen e dey take kill pipo...more29minPlay
December 05, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growPikin na sometin wen all woman want and wen pikin no dey e dey make woman no bi like woman.Today message of Hope say make we no let devo take sweet mouth desive us bikos no mata watin devo give us na hawa life e want scatar....more29minPlay
December 04, 2025Family mata - God word wen we dey take growAnoda kain pipo wen no bi beta husband and wife naim we tork for today.Today message of Hope say de road wen dey go hell get plenti sweet tin but make we rememba God word so dat devo no go desive us...more29minPlay
December 03, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe kain tin wen dey fit make pesin piss for bodi and watin pesin go do to take commot dis wahala for body naim bi today mata.Today message of Hope say pesin wen no want enta devo trap and enta sin musto wish and run from enitin wen resembo sin...more29minPlay
December 02, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe tin wen dey make hawa pikin dem bodi dey do jigijigi wen dey make dem do watin dem no sorpose do naim bi today mata.Today message of Hope dey tish us say devo get as e dey take desive pipo so make we shine hawa eye make we no fall hinside sin...more29minPlay
December 01, 2025Family mata - God word wen we dey take growDe kain tin wen dey make bitaness dey for hinside family naim we don dey tork now.Today message of Hope dey tell us say na sin wen enta hawa life naim come change God plan wen e get for us wen e make us....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,408 episodes available.