Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,408 episodes available.
December 30, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growWen hawa pikin dem get sef kontro e go make dem fit do watin dem plan and dem go fit bi beta pipo for kontreeToday message of Hope say wen pesin kill anoda pesin with hin hand or hin mouth dat na sometin wen God hate....more29minPlay
December 29, 2025Family mata - God word wen we dey take growDe way wen bad belle and vexnation dey close hawa hat so dat we no go fit hear God wen e dey tork naim bi today mata.Today message of Hope say anoda tin wen God no want na say make we no dey tork lie with hawa mouth....more29minPlay
December 28, 2025Praya - God word wen we dey take growHawa end of year praya na for safty for hawa soja dem, pipo wen dey travel and God favour for de new year wen dey come.Today message of Hope say eni pesin wen dey proud de carri shoda go up na pesin wen God no go fit forlow waka....more29minPlay
December 27, 2025Praise - God word wen we dey take growToday fess song say make we trust God and de sekond song say wen Jesus dey hawa life we go get peace even hinside wahala.De message of Hope say as we dey forlow God waka, devo no go fit do us enitin and God go open beta door wen blessing dey for we...more29minPlay
December 26, 2025Woman dem mata - God word wen we dey take growWen woman no kwik see huaband or e no even marray at all, pipo no go take beta eye look am for family and for communiti.Today message of Hope say God know who we bi whey we dey and how we dey forlow am waka and e know how to take bless us...more29minPlay
December 25, 2025Family mata - God word wen we dey take growAnoda tin wen we go get as we dey redi to enta new year bi say we go commot from sin, pray and dey read hawa Bybbo Today message of Hope say make we forlow God and dey do watin e tell us like de pipo wen dey Philadephia church...more29minPlay
December 24, 2025Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe way wen we go take know if pesin don do hawa small pikin bad tin and how we go take manage de mata naim bi today tork.Today message of Hope say make we forlow God waka as hin beta pikin even if odar pipo for church dey forlow devo waka....more29minPlay
December 23, 2025Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe way wen pesin go take kontro hinsef for watin e dey tink, tork and do naim bi de mata wen we start today.Today message of Hope say no mata how church pipo bad rish, God still get hin pipo wen dey do watin e tork and God dey bless dem....more29minPlay
December 22, 2025Family mata - God word wen we dey take growWen pesin get bad belle, de bad belle go giam plenti wen doktor no go fit cure.Today message of Hope say make we no bi like de pipo wen dey Sardis, dem dey go church but dem no know God and God sef no know dem...more29minPlay
December 21, 2025Praya - God word wen we dey take growToday praya na for peace for hawa Ibo pipo and deir govment bikos of de mata wen niajiria govment take lock Nnamdi Kanu for prisonDe message of Hope say make God grace tish God pipo to commot deir hand for sin make God for fit bless dem...more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,408 episodes available.