Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,407 episodes available.
January 18, 2026Praya - God word wen we dey take growToday praya na for pipo wen dey sick, de ones dem wen dey for IDP Camp and de pipo wen devo dey worri.De message of Hope dey tell us say wen we bi beta kristian we go do de kain work wen Jesus do wen hin dey for here....more29minPlay
January 17, 2026Praise - God word wen we dey take growToday fess song na praya make God hide us for de kross and de sekond song say make we bi like de kristian dem wen dey BybboDe message of Hope say beta kristian na pesin wen dey learn how e go take waka as Jesus waka wen e dey dis world....more29minPlay
January 16, 2026Woman dem mata - God word wen we dey take growDe tin dem wen no dey make some woman kwik marray and watin dem fit do put naim bi today mata.Today message of Hope say wen we give Jesus hawa life, we go bi God pikin and we sorpose dey waka as God pikin for dis world....more29minPlay
January 15, 2026Family mata - God word wen we dey take growMarrage na whey wahala dey dey but if we get patience and we no run bikos of wahala, marrage go beta.Today message of Hope say make we dey go church and dey forlow odar kristian dem dey waka bikos na so hawa fait go take stand gidigba...more29minPlay
January 14, 2026Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growToo much work fit make pesin get bad sikness life BP and stoke so make we manage hawa work and dey rest too.Today message of Hope say pesin wen bi kristian musto get de kain karacta wen Jesus get bikos na dat one dey show say we bi beta kristian...more29minPlay
January 13, 2026Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe way wen we go take get dey sef kontrol wen no go let us dey do enihow naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say wen we give Jesus hawa life God go give us bat klot wen go let pipo see Jesus for hawa life...more29minPlay
January 12, 2026Family mata - God word wen we dey take growFamily mata today konsign watin husband and wife go do wen go make dem get de same mind and bi one pesin for de marrage.Today message of Hope say as pikin wen dem bon de big na so we sef sorpose big for God family as we dey pray and do God word...more29minPlay
January 11, 2026Praya - God word wen we dey take growToday praya na for God to epp pipo, family and even hawa kontree so dat dis new year go beta pass de lass year.De message of Hope dey tell us how pesin wen wan bi beta kristian go waka wen e go take bi beta kristian...more29minPlay
January 10, 2026Praise - God word wen we dey take growToday fess song na "Rescue" and de sekond song say "How I go fit tru-tru tell God say I love am"De message of Hope say wen hawa fait don bi like God, God go give us white dress and de pawa wen we go take stand gidigba for God...more29minPlay
January 09, 2026Woman dem mata - God word wen we dey take growNa de lass salut wen we get for hawa sista dem wen dey hawa radio family naim we do today.Today message of Hope say make we tru-tru give Jesus hawa hat and make we put God word for hawa life and make hawa fait strong...more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,407 episodes available.